AdvertisementPromote your brand here. Advertise here.
LyricalSource
ChartsArtistsAlbumsPlaylistsNews

Discover songs

All songs →
  • Hilary Duff - Mature LyricsHilary Duff
  • Kehlani - Out The Window LyricsKehlani
  • Katy Perry - bandaids LyricsKaty Perry
  • Young Miko - Likey Likey LyricsYoung Miko

Music news

All news →
  • Child Seat explain the money pressures behind Stuck
  • Sour Widows connect Lullaby to Sigil’s closing song
  • American Motors explain the memories behind Marlboro Miles
LyricalSource

Your home for lyrics, song stories, artists, and music industry news.

Explore

  • Songs
  • Artists
  • Albums
  • Playlists

Browse by genre

  • Genres

Trending

  • Rising Songs
  • Breakout
  • Charts
  • Music News
About UsAdvertisePrivacy PolicyCopyright Disclaimer
Davido – Anything Lyrics

Anything

Davido
Released
Apr. 18, 2025
Genre
Pop
Stream

Lyrics

People talk, people talk but nobody fit fill my position But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo? Gats, go hard or go home, I don reach your goal post I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow You can't catch me sleeping on God Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop, know I put my life on this p so long And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything No go stop, know I put my life on this p so long And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone but I steady lock up Balling na normal thing, and I bin don blow by 17 But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop, know I put my life on this p so long And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything No go stop, know I put my life on this p so long And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone but I steady lock up Balling na normal thing, and I bin don blow by 17  Submit Corrections

Q & A

Who is the artist of "Anything"?
Davido
When was "Anything" released?
2025-04-18
What album includes "Anything"?
5ive
Where can I listen to "Anything"?
Listen here
What is the meaning of "Anything"?
Stay tuned! We're working on an explanation for this song.

Related Artists

Cassper Nyovest
Cassper Nyovest
Joeboy
Joeboy
Tyla
Tyla
Tommy Lee Sparta
Tommy Lee Sparta
Arcángel
Arcángel
Yemi Alade
Yemi Alade

Albums

5ive

5ive

2025

News

Child Seat explain the money pressures behind Stuck

2026-10-16

Sour Widows connect Lullaby to Sigil’s closing song

2026-10-14

American Motors explain the memories behind Marlboro Miles

2026-10-12

Nate Amos explains what makes a simple song hold together

2026-10-12

Related Artists

Cassper Nyovest
Cassper Nyovest
Joeboy
Joeboy
Tyla
Tyla
Tommy Lee Sparta
Tommy Lee Sparta
Arcángel
Arcángel
Yemi Alade
Yemi Alade

Albums

5ive

5ive

2025

News

Child Seat explain the money pressures behind Stuck

2026-10-16

Sour Widows connect Lullaby to Sigil’s closing song

2026-10-14

American Motors explain the memories behind Marlboro Miles

2026-10-12

Nate Amos explains what makes a simple song hold together

2026-10-12