AdvertisementPromote your brand here. Advertise here.
LyricalSource
ChartsArtistsAlbumsPlaylistsNews

Discover songs

All songs →
  • Hilary Duff - Mature LyricsHilary Duff
  • Kehlani - Out The Window LyricsKehlani
  • Katy Perry - bandaids LyricsKaty Perry
  • Young Miko - Likey Likey LyricsYoung Miko

Music news

All news →
  • Child Seat explain the money pressures behind Stuck
  • Sour Widows connect Lullaby to Sigil’s closing song
  • American Motors explain the memories behind Marlboro Miles
LyricalSource

Your home for lyrics, song stories, artists, and music industry news.

Explore

  • Songs
  • Artists
  • Albums
  • Playlists

Browse by genre

  • Genres

Trending

  • Rising Songs
  • Breakout
  • Charts
  • Music News
About UsAdvertisePrivacy PolicyCopyright Disclaimer
Davido – Don't Know Lyrics

Don't Know

Davido
Released
Apr. 18, 2025
Genre
Pop
Stream

Lyrics

O-Obah! Wah dem a say? Fuck all the clout I'm with my thoughts (Yeah, yeah) Thinking alone (Thinking alone) It's time to go Liquor in my cup Taking many shots But the shayo no dey work I need you for my body and soul I fọ for you, o ti lọ Give me that ti-ti tọ Wey dey make we dey sweet sweet talk Blow me like a pin pin pop You and I supposed to link up The way you move that toy, toy, toy Come to me bẹbẹ n lọ No waste time osiso Girl you dey ginger me kọrọ Girl you dey ginger me kọrọ Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ Girl you dey ginger me kọrọ Girl you dey ginger me kọrọ Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't) You don't even know what you do to me (Ah, you don't) You don't even know what you do to me You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't) You don't even know what you do to me (Ah, you don't) You don't even know what you do to me Christian Dior, Louis Vuitton o ti lọ O ti lọ (Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh) Gucci bag, Versace, o ti lọ O ti lọ So I dey call your phone make we talk together Leave my girl, my only chikala Bring your body make I feel the balabala Chop my raba raba, chop the gala gala No dey para para, I no go wahala Sweet like panla, fit pa Swear to God you dey use kayamata Sweet my body and blow my oblangata Girl you dey ginger me kọrọ Girl you dey ginger me kọrọ Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ Girl you dey ginger me kọrọ Girl you dey ginger me kọrọ Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't) You don't even know what you do to me (Ah, you don't) You don't even know what you do to me (You don't) You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't) You don't even know what you do to me (Ah, you don't) You don't even know what you do to me

Q & A

Who is the artist of "Don't Know"?
Davido
When was "Don't Know" released?
2025-04-18
What album includes "Don't Know"?
5ive
Where can I listen to "Don't Know"?
Listen here
What is the meaning of "Don't Know"?
Stay tuned! We're working on an explanation for this song.

Related Artists

Cassper Nyovest
Cassper Nyovest
Joeboy
Joeboy
Tyla
Tyla
Tommy Lee Sparta
Tommy Lee Sparta
Arcángel
Arcángel
Yemi Alade
Yemi Alade

Albums

5ive

5ive

2025

News

Child Seat explain the money pressures behind Stuck

2026-10-16

Sour Widows connect Lullaby to Sigil’s closing song

2026-10-14

American Motors explain the memories behind Marlboro Miles

2026-10-12

Nate Amos explains what makes a simple song hold together

2026-10-12

Related Artists

Cassper Nyovest
Cassper Nyovest
Joeboy
Joeboy
Tyla
Tyla
Tommy Lee Sparta
Tommy Lee Sparta
Arcángel
Arcángel
Yemi Alade
Yemi Alade

Albums

5ive

5ive

2025

News

Child Seat explain the money pressures behind Stuck

2026-10-16

Sour Widows connect Lullaby to Sigil’s closing song

2026-10-14

American Motors explain the memories behind Marlboro Miles

2026-10-12

Nate Amos explains what makes a simple song hold together

2026-10-12