Awolowo Album Cover

Awolowo Lyrics by Fido

I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I Dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over over the cloud so high
Fly me up oo up so high
Till I find my self talking with da most high
Some some think say me I don Dey mad
He still Dey go leave am leave am leave am
I think say he don enter that side
As I Dey let them know Wetin dey my mind
Some dem taking me for a fool yaaaah
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan
Thank you jah for giving us rain
Abundant blessings me yay jah fí rain
Bless the farmers planting ganja all day
Puff one two take of my pain pains away
Oh away yh yh
Emí ó má lé múgbó tó olu bá wé
Rara o I go roll my spliff my way
My way no bé your way yh yh
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan

About "Awolowo"

Song Meaning

“Awolowo” by Fido speaks of escape. Escape from reality. From stress. From chaos.

Song Background

Released on August 7, 2024, “Awolowo” by Fido is more than just a song — it’s a soulful journey into self-expression, escapism, and the search for freedom. While the title might initially suggest a political reference to Nigerian statesman Obafemi Awolowo, Fido redefines the word as a metaphor for an elevated mental state — one often linked with deep reflection or the mellow effects of cannabis.

Interpretation & Fan Theories

The lyrics reflect a kind of spiritual escape — a party-like high that feels both euphoric and introspective. Fans say the song gives them chills, puts them in a trance, and even makes them feel like they’re floating or having deep thoughts. With its hypnotic beat and soulful intro, Fido blends Afrobeat with a cosmic, elevated mood that resonates with anyone chasing peace, clarity, or pure vibes.

Song credits for Fido – Awolowo Lyrics

Release Date: 2024-08-07

Q&A Section

Have a question about this song? Here are some answers.

Who is the artist of "Awolowo"?

Fido

When was "Awolowo" released?

2024-08-07

What album includes "Awolowo"?

Awolowo

What is the meaning of "Awolowo"?

Stay tuned! We're working on an explanation for this song.

Who is the artist of "Awolowo"?

Fido

When was "Awolowo" released?

2024-08-07

What album includes "Awolowo"?

Awolowo

Where can I listen to "Awolowo"?
What is the meaning of "Awolowo"?

Stay tuned! We're working on an explanation for this song.