Angelina Album Cover

Angelina

Johnny Drille & Fireboy DML

Stream

Angelina Lyrics by Johnny Drille & Fireboy DML

I’m fortunate to dey dey for your midnight thoughts
Eggovin Angelina
Nobody wey see you wey no dey fall like crop
My beautiful ballerina

This is no ordinary flex
When I see you I can’t look away
Let’s conjugate I no fi wait
Uh uh

Light it up light it up light it up
Step in the room and you just light it up
Life is short we are dust gimme love
At any cost any damn condition
See your affection na wetin I want

You dey my prayer for church on Sunday
Na holiday me and you suppose dey
Alele lead the way make we go my love
Lolo

Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do mе some way
Oh baby Angelina
You are mi mеdicine my love
Oh baby Angelina

Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina

Angelina, sent from heaven
I’m ready now, I no fit wait one more second
Will you please say yes to my question
Before you make a man kolo

Baby
I don’t wanna play no games
Give you my heart
Everything I live for, my lady
Ndema d’ona gb’asiri
But I no hear wetin dem dey talk

I’m so glad that I listened to God
I’ll love you now and twice on Sundays
Na honeymoon me and you suppose dey
Alele lead the way make we dey go church

Baby
S’oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
Promise me say this thing na forever
Oh baby Angelina
S’oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
I promise you say this thing go last for a lifetime
Oh baby Angelina

About "Angelina"

Song Meaning

“Angelina” is a love song about a man expressing how deeply he cares for a woman named Angelina. He admires her beauty, misses her when she’s not around, and wants to be close to her. It’s a heartfelt song about love, longing, and affection.

Song Background

This song is a collaboration between two popular Nigerian artists—Johnny Drille, known for his soulful, emotional music, and Fireboy DML, known for blending Afrobeats with love-themed lyrics. They teamed up to create “Angelina,” a smooth and romantic tune that mixes their unique styles.

Interpretation & Fan Theories

The song is basically a love letter in music form. The singers are talking to Angelina, telling her how much they love her, miss her, and want to be with her. They describe how just thinking about her makes their day better. It’s like they’re saying, “Angelina, you’re special, you’re beautiful, and I can’t stop thinking about you.”

Song credits for Angelina – Johnny Drille & Fireboy DML Lyrics

Producer: BlaiseBeatz

Writers: Johnny Drille & Fireboy DML

Composer: Marcel Akunwata

Label: ℗ 2025 Mavin Global Holdings Ltd

Release Date: April 11, 2025

Featured Artists: Fireboy DML

Q&A Section

Have a question about this song? Here are some answers.

Where to listen to "Angelina"

Click here to stream the song

Who is the artist of "Angelina"?

Johnny Drille & Fireboy DML

When was "Angelina" released?

April 11, 2025

What is the meaning of "Angelina"?

Stay tuned! We're working on an explanation for this song.

Who is the artist of "Angelina"?

Johnny Drille & Fireboy DML

When was "Angelina" released?

April 11, 2025

What album includes "Angelina"?

standalone single song

Where can I listen to "Angelina"?

https://johnnydrille.lnk.to/Angelina

What is the meaning of "Angelina"?

Angeline is the girls name who is been mentioned in the song Angelina - Johnny Drille & Fireboy DML