Black Sherif  Rebel Music

Black Sherif Rebel Music

Black Sherif
Released
Apr. 3, 2025
Genre
Pop

Lyrics

Soon time na me tam me ransom k buy me phantom B hu s peace and comfort y free na yntn Ebi you go find am When the time comes and we drop the anthem obiaa b da ntm Go and seek protection, fa speedy yntm Mma obi nte wasm A lotta ways dem try But I, Is a rebel You carry matter e go weigh you Number 1 ting I for dey tell you A lotta ways dem try But I, Is a rebel You carry matter e go weigh you Number 1 ting I for dey tell you Story goes on for the slim trapper guy History go talk I was insane but ah lie Yse meeb me dam wae the hatе never dies ** likе me never die We live forever you don’t know what it’s like To be in my shoes for a night (you dey whine me) So what you get hold am tight Mese b me Auntie Deede right now Mr spinner Make I buss one for the killas Wey dey think sey wn akye me gaja, gaja, gaja Mese b me Auntie Deede right now Mr spinner Make I buss one for the killas Wey dey think sey wn akye me gaja, gaja A lotta ways dem try But I, Is a rebel You carry matter e go weigh you Number 1 ting I for dey tell you A lotta ways dem try But I, Is a rebel You carry matter e go weigh you Number 1 ting I for dey tell you You know say I’m a (I’m a) I’m a sucker for dollar On a normal keep it original Normal keep it original You know say I’m a! (I’m a!) I’m a sucker for dollar On a normal keep it original Normal keep it original A lotta ways dem try But I, Is a rebel You carry matter e go weigh you Number 1 ting I for dey tell you A lotta ways dem try But I, Is a rebel You carry matter e go weigh you Number 1 ting I for dey tell you